ACTIVIST DEJI ADEYANJU TO PETITION EFCC OVER OKOWA’S 150B NAIRA LOAN MOVE

One ogbonge activist wey pipo know as Deji Adeyanju wey suddenly don turn kanda for federal government neck don say I’m going petition ekwueme for efcc tomorrow to prevent looting.

Another stubborn lawyer wey dem dey call barrister Frank Tietie don send in own petition since last month and the efcc don receive copy of am already, all na for the 150B wey oga wey sabi want shook in hand soon.

2022-05-05 18:10:07posthttps://www.thecampaigneronline.com/activist-deji-adeyanju-to-petition-efcc-over-okowas-150b-naira-loan-move/

Related posts

Man Made The Earth Bleed, Now That The Earth Bleeds, What Roles Have We All Played?

The Future Of Nigeria Politics; Who Will Rescue Nigeria?